Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Bitcoin still remain my choice.
by
Mpamaegbu
on 04/04/2025, 17:37:43 UTC
Let me  just go on a short Bitcoin volatile history,but you can still carry out your own research for more clarity.
bitcoin was designed to be use as currency in daily transactions.
If to sey Satoshi dey alive, e for good to know how him go feel to know dat d purpose wey dem take create Bitcoin just as a currency only nor too dey like dat dis day. Many people even see Bitcoin as as asset like land and properties wey dem dey buy and keep to appreciate in value b4 dem sell am. And na so me too dey see Bitcoin. Anybodi wey wan disagree nor wan tell himself d truth be dat.

For those of us wey dey into investment, Bitcoin remains a main choice. But for those wey dey trade, any crypto na choice to take make money.