Post
Topic
Board Politics and society (Naija)
Re: African Proverbs in Pidgin
by
Pokapoka124
on 04/04/2025, 23:06:53 UTC
Na persin wey sabi persin na im dey kill am
Meaning: Only those who are close to you can harm you and the reason is because they know you in and out.
pikin way them carry for back no know say road long.
Meaning: A child who is under the parents doesn’t know that life is hard.
Nice one. I remember say ah don drop this proverb before. The thread sha don go far, I nor expect person wey won post to go read the all the previous comments but the way e dey go e come belike say people dey repeat wetin others don yan before.