Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Invest in bitcoin or save your money in the bank.
by
Mr Reporter
on 09/04/2025, 22:25:30 UTC
I'm kinda confused at this point, so what did you come to a conclusion on. Bitcoin or bank? You literally gave why both of them are good and bad and somehow they balanced each other in these aspects. Bitcoin investment is a long term goal, not just a means to save money, but as they call it an investment. You don't double your money investing on bitcoin, you grow your profits gradually. For so many reasons, banks and financial institutions have showed us why they cannot be trusted and why we should be our own bank using BTC. What matter most is that your funds are safe, so it's up to you to either invest it on BTC or leave it to rot in the bank, while the bank use it to make money for them selfs.
ehh get one of my friend wey don hear wetting bitcoin don do, it potential returns and store of value, yet the guy say he rather keep in money for bank than to invest in bitcoin, I ask an why? He said bitcoin disadvantages too much hmmm I come tell an say u see that bitcoin wey u dey fear to take the risk now wetting bank dey carry your investment, now wetting make me come list all the advantages and disadvantages of bitcoin investment and saving money in bank so that people go choose wisely, because now that bitcoin wey people dey fear to put money now wetting banks dey carry their money dey invest.

Na why no be everybody go really involve themselves for bitcoin, no be everybody go know or get to do anything concerning bitcoin, also E depend on people to choose where to invest their money just as you talk, even people wey Dey for forum here, wey don know about bitcoin and the advantages and disadvantages go still choose to save money for their banks, some go Dey save for their because say make E Dey easy for them to withdraw incase of emergency, while some say make they no put their eggs for one basket. So everybody get their own reason why they won save for their banks or invest for bitcoin.
if you check am out self, you self go see say most members make e no surprise you say most of them no dey save money for their bitcoin wellet because of the long procedure in case of emergency just land, just as you have said but no hard feeling saving in the bank dey much easier pass, and again some people no to like to much street like that so as for me I no really blame anyone wey no put body for this bitcoin investment ohh because if u check am out na matter of choice we they talk about.