- Invest consistently and discipline Firstly when we talk about consistency we need to understand the word consistency in a lay man language e means holding on to something firmly to a standard following a regular pattern, which means investing in a fixed amount weather small or bigger amount regardless of the market downturn, investing consistently and discipline can lead to improved long term returns as you be investing in both high and low market.
Wetin DCA just dey about na consistency, without that you won't be having a good outcome from your investments. E no matter how much wey you dey invest but just dey consistent and you go see better result when the time reach to cash out. Although everybody fit DCA bit e go better you first dey do something wey dey give you constant money. Signature participations dey already as you fit just dey keep a part of the money wey them dey pay you as your DCA plans. If you be person wey no dey see constant money, you fit just dey buy any time wey money enter your hand too as the most thing about investing in Bitcoin is the patience you apply through hodling. The more you hodl, the higher the potential profits you're to realize at the end of your investments.