I got to understand what a Bitcoin is all about but still confused on Fiat .
Thank you all
Simply put bro, fiat na cash or money as you know it. That cash wey dey your hand like that is what is also called fiat.
Fiat is cash. Government issue it and placed value on it. It is that legal tender you know like naira, dollar, euro etc as in physical money. If you go pos or bank or ATM, put your card and money go come out, na fiat be that.
As you talk am, na so e be. Fiat na cash while bitcoin na crypto and for this our country, also na cash na e be the only thing wey people fit use for this our country, as we go Pos, bank with card, na money Dey follow come back with you as you talk and na that money person fit carry go buy Wetin person need or want like person go use that money wey e go withdraw go take buy food wey e go chop or buy clothes etc but we no fit use naira for any other country but Bitcoin, people fit use am anywhere go but when convert and e good as e Dey so because Bitcoin no Dey easy to accessible like that.