Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Difference between Fiat and Bitcoin
by
Abdulzuruku01
on 13/04/2025, 09:39:20 UTC
I have been studying the difference between Fiat and Bitcoin but I still get it twisted to understand what a Fiat mean, I would like the experienced members here to tell me the difference, I got to understand what a Bitcoin is all about but still confused on Fiat .

Thank you all
Di naira wey you dey use is example of fiat currency, and every country get dere own fiat currency, USA get US dollar as dere fiat, Japanese also dey use yen as dere fiat and so on. Dis show say na government dey control fiat and you no fit carry Naija fiat go dey spend for another country until u convert am go d fiat wey dat country dey use bcos every country get di policy wey dem put for dere fiat.
But Bitcoin no dey control by anybody and you fit use am anywhere  because Bitcoin na global adoption.