All the reason wey u write na true oo and one big problem wey people no know say dey happen na hin be saying for both spot and futures trading loss dey occur and many people dey enter trading and dey no go study am or get enough knowledge to make them profitable and with borrowed money you go make bad decisions wey go lead to more losses and whether you make profit or loss you go still pay money wey you borrow so I no advice anybody make him borrow money buy bitcoin oo because for crypto world only invest wetin u fit lose and e nogo pain you or affect you or make u run mad so please trade with caution.