Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: E get any risk if person dey always trade with one P2P merchant for inside excha
by
Mia Chloe
on 14/04/2025, 21:49:25 UTC
Wetin fit be the possible dangers of doing P2P transactions with only one merchant for these centralized exchanges wey still dey function like ByBit, Remitano and the others? I dey curious because aside say one or two small price difference in kobo, e get any danger?
Them go get Ur real name from you account and also dem go get your phone number. I no no if you de aware sha but U fit get pesin name from him phone number without WhatsApp sef