Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: How many of you deeply regret not invest in bitcoin earlier?
by
Coyster
on 27/04/2025, 19:33:52 UTC
This one na normal gist, some people dey even regret why dem no invest in bitcoin in 2011, lol. The thing be say time wey don pass, don pass already and no need to dey cry or worry about that.
I don't think, I will miss the next bear season because I no there will be bear season after this bull season.
It is not bad to wait for the bear season, but you never know when e dey come, there is nothing bad in buying bitcoin now, we still believe say bitcoin go still pump and the bull run never finish, so people wey buy bitcoin now go still take advantage of the bull run.