Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: If Bitcoin finally reaches 100k will you sell?
by
Stable090
on 27/04/2025, 21:30:18 UTC
Well I know Bitcoin has not reached 100k yet and some of you don't actually believe that Bitcoin will actually reach that level but trust me it will, it might take time but eventually it will
Bitcoin don pass that price wey you mention above, just that he dump small, and he Dey below $100k, but right from beginning I know say bitcoin go definitely reach that price within a short period of time self, so even if I Dey aim for price wey I go sell my bitcoin, then it’s not going to be $100k, because e just be like say I don too sell my bitcoin at cheap rate.

If bitcoin hit $100k, if I get money that period, I go still Dey buy more bitcoin to hold, because I know say later for future, bitcoin will definitely pass that price very well, but as we can see, all of us Dey different, and everybody get targets, some people target go be that $100k wey you Dey talk about, but make I no lie, my own target pass that $100k ooo.

If you see say $100k na your target, e better make u cash out ur money, or make u commot small from your money, no coke Dey listen to Wetin dem Dey talk for here, because make I no lie u no be everybody Dey follow Wetin dem Dey talk for here, so just do your research, and sell at the time which you think it’s best for you.