Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Hope you are giving review to the recent P2P scammers
by
Asiska02
on 03/05/2025, 22:23:03 UTC
This is becoming common on the exchange. Is it because people are not reporting it or the exchange negligence. I will advice people to start to report the scam and also give the scammers negative review.

You can give anonymous review on P2P exchanges. Also you can wait for some days before given the scammer a negative review if you want to avoid negative review from the scammer. I hope this may change their intentions later if people start giving them negative reviews.

Advice:
Make sure you check the amount sent to your account before releasing the coin. But not only that, make sure it is the right amount because the scammers are sending an amount similar to (but lesser than) the amount that you are expecting to receive.

Dis reports don dey very common for this exchange and many people for this community don complain about scams wey them don face from buyers from that platform. The thing dey increase sha, because even for off this forum I dey see complain of people wey dem dey still direct back to the exchange as scammers wey full there and taken advantage of people while pretending not to know. E good make everybody dey vigilant and always confirm their money before releasing the coin.

I only begin dey use the exchange when other exchanges wey I dey use close down their p2p platforms, but since when I dey use am I never come across such thing before. The only thing I don experience for this exchange from buyers na delay payment and not short payment. In case I experience such one day, I go give the appropriate negative feedback wey them deserve and put am in writing fully wetin dem really do to deserve the negative rating. This should serve as warning to others wey get same intentions to dey scam people.