Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: FG don pass law way recognize Bitcoin
by
Mpamaegbu
on 04/05/2025, 20:24:16 UTC
FG don pass law way recognize Bitcoin
I don talk dis same thing wey I wan repeat here for wan of awa threads like dat, and my yarn be sey make una nor loose guard on d matta come carry una whole bodi give dis politicians wey dey lead us. Tomorrow, dem fit talk odawise. No dey loose wit ur crypto dealings. No put anything cryptos for any P2P wey you dey do. Make bank nor go clamp down on una tomorrow. Dis govment na magic dem dey do.

This wasn't the reason why the law was pass, the government has been looking for means to legalize cryptocurrency for the long time and small small them been dun they shift their view on cryptocurrency from being negative to positive and also looking for means to tax companies that they can tax to make some revenue from these companies them.
You sabi sey awa govment na copy copy from the US. As dem don see greenlight from Donald Trump's govment on how supportive his administration go dey towards Bitcoin, Naija don rush join d queue of Bitcoin loving kontries. Funny indeed. Make we sha dey careful.