What is the main reason for the terrible clash between herdsmen and farmers in Nigeria? Why did 56 people die there? What do they really want? What is your opinion on Benue and Plateau states in Nigeria? Will this clash not be suppressed? Will our government not take any action for the deaths of so many people since 2019? Every government thinks about its people, but our Nigerian government does not think about us. We Nigerians want to live together as brothers. We want to see Nigeria as a safe country.
try to dey provide source for di information wey u dey share.
You think say our government care about d killing of d innocent soul wey dey happen everyday fo Naija? and make I yarn you well today, all dis killing wey dey happen our politicians dem dey use am to generate income for dem sef, na why e dey hard fo government to take action about am. D more insecurity challenge dey for state na so fed Government dey allocate money go di state, and our politicians dey no get sympathy even if we dey live in peace dey look for way to cause problem so dat fed government go full dere pocket.
if not be our politicians wey dey provide those herdsmen wit weapons whr dey wan get those weapons from? and di shocking part be say dere own even dey quality pass di one wey Nigerian forces dey use, u go see say we no dey safe for dis country and I no dey sure say our government go don anything about dis kill now.