Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Hope you are giving review to the recent P2P scammers
by
Rgram
on 06/05/2025, 18:31:36 UTC
It is sad that this has become so popular in our p2p trades, if you be buyer on these platform and you feel say you no dey make enough money from the commission wey you dey earn, then stop the business and go look for something else to do, which one you wan try scam person wey wan sell their coins, it is very unfair.

This thing never happen to me yet, i dey always verify wella because i know say this kind thing fit happen, if it ever happens to me, i am definitely going to leave a negative review for the seller and block him too, so i wouldn't see his ads anymore.
Yes very true o..na to Deh very careful and learn from others just as we dey do so..we no need wait make E happen to us first..
Just like wetin I talk for the other post..
So long there’s money involved, there must be someone who’s willing to cut through Connery to make that extra cash..