Think about it, you have been studying since childhood, so did you get a job immediately, or did you not get a job. It is estimated that you have to study for 7 to 8 years for a simple certificate. To get a job, you have to earn a certificate and then you can apply for a job. So how do you think that you will profit a lot of money in 2 months or 3 months of investing. Short-term investment is like gambling. But you invest for the long term and hold your holding for a long time. The chances of profiting from your investment will be much higher.
Na true you talk about d duration wey we dey let awa investments stay b4 we begin dey scratch bodi to sell off. If we fit wait dat long to get paper validation sey we go school wey nor even fit feed us, why we nor fit endure just a few years to allow jungle mature to turn awa fortunes around. I know sey some people go sey blood dey always hot once e com to money matta and na im dey make people nor dey waste time to clock out their capital. Sometimes, sharp sharp sell off dey pay too, I nor go lie but e go depend on d type of project. Solid projects dey need time to grow into betta profit. Make we know dis and know peace.