Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Should we advocate for more merit source
by
Joy- maker
on 09/05/2025, 12:45:47 UTC

Time ke? If person no get time to dey surf forum why e go first dey fight for merit source? The truth be say we no get enough merit source for we board but, I no go lie give you say merits no dey nija board. E dey but the merits dey circulate around same sets of people and that's not encouraging.

As Normal no be by merit source dem take dey share merit. All of us for nija board we get the power to send merit give post wey we know say e sharp well well... But then you go check some people post history, na only one particular set of people dem merit dey go and we dey complain say merit no dey.  
this talk wey you talk for here @hatchy no be lie now truth be that I don notice an say the Merits for the naija board they circulate around same set of people and ehh dey kill the Moran of other members for the naija board and that habit don make many members not to dey show face for the local board again, as for the two merit source wey be @igebot and @brainboss they are trying in the local board, just as @charles-tim talk say @brainboss apply for merit source for altcoin board, but now naija board ehh dey come distribute the merits that one go tell ona say @brainboss get love for the naija board and ehh get the board and members for mind, abeg @brainboss keep it up, continue to dey show us love for the naija board we too get you for mind and we love you too @brainboss.