Post
Topic
Board Politics and society (Naija)
Re: African Proverbs in Pidgin
by
Mpamaegbu
on 14/05/2025, 16:01:57 UTC
D way you lay your mat, na so you go sleep on am!
Meaning: You’re the best person to advise yourself, either good or bad.
I wish sey youths go really take data advice as dem still dey young bc na d koko you yarn there so.


By the way, next time make u nor go quote d OP b4 u drop ur yarn. E nor sharp like dat.