Avoiding this p2p scam is not as easy as you think mate, just pray you didn't encounter those set of people that claims to be p2p traders meanwhile they're scammers in disguise...
Not at all. E dey very easy to do. D main thing be sey, anytime wey you wan do P2P nor let anything distract you. Just take am slowly, and neva u leave dat transaction to do anything else until it's done. Na d reason wey make me dey like trade wit merchants wey dey 15mins window frame. E bad be sey I choose 30mins. You see those wans wey put 60mins? Nor be me go contact dem for deal.
Anoda thing to watch out for be – Don't deal wit a third party account. Even exchanges get dat warning on their sites and e get why. Nor look at rates mainly to pick ur merchants. Rather, look at reviews and percentage of their dealings. Na so me I dey do.
...if it were possible i think before one will think of engaging him/herself into p2p trading one need to ensure that he know the real identity of the person he's trading with, in my opinion I think this is the easiest and the most reliable means of avoid falling victim to this p2p scam...
Dat na why we supposed report anybodi wey send us third party account to pay to or pay us 4rm a third party account. Nor waste time to do so or make u deal wit only those wey nor like dat third party account thing. Always read dem terms or service b4 u deal with any merchant.