Crypto holders should start walking around with security details, they're not any special from fiat billionaires; the only difference is one stores money at the bank and at home while the other hid it in a single hard drive. The moment your privacy is breached, your assets becomes vulnerable.
Na d koko you drop there so, especially dat part wey I bold. Maybe crypto hodlers dem be dey think sey since dem nor dey carry am waka around sey nobodi go wan harass dem as dem nor fit expect anybodi to cram Pkey or seedphrase for head. Dem nor know sey criminals are wise too. They know by kidnapping and keeping dem, dey can get their victims to instruct people at home who will get those information across to dem wit small torture or kidnappers can equally force dem to access their phones for whateva wey dem fit find there. We need to dey wise for dis industry. Whateva wey we get nor suppose be for bragging.