I do hear of bullrun but have never experienced it before because one was not acquainted with the knowledge of crypto then, and prior to this time I've been hearing that this year is a bull year, could it be that this upward trend in the price of Bitcoin is an indication of a bullrun, please drop your opinion so we all can learn and know how to navigate the market.
For me, na even since January or so last year bull run started but when most people talk of bull run wetin dem dey refer to na ATH (All Time High) wey be d time wey Bitcoin price dey hit d roof to reach its peak. We still dey expect am, e neva happen. Na dat wan go carry price run enta anoda level. E go happen and many people wey nor believe now go believe by force wen time reach. E nor go pass last quarters of dis year 4rm wetin I dey speculate. All d fundamentals dey favour Bitcoin now, wetin remain na make price catch fire.