Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Merits 2 from 1 user
Re: Are we now in the bullrun
by
Belarge
on 16/05/2025, 09:29:01 UTC
⭐ Merited by Princess Leah (2)
I do hear of bullrun but have never experienced it before because one was not acquainted with the knowledge of crypto then, and prior to this time I've been hearing that this year is a bull year, could it be that this upward trend in the price of Bitcoin is an indication of a bullrun, please drop your opinion so we all can learn and know how to navigate the market.
You no suppose panic and these Bull run na for people wey don already gather bitcoin below this prices before now  go suppose Dey dance for say we Dey bull run no be person like me and you wey Dey find how to take survive and the truth be say, no matter how we the coin Dey fly, make you no ever dey pressured to invest now because you go end up messing yourself up because you fit Dey buy at high price and maybe the coin fit end up to drop agsin and you go come Dey squeeze face in regrets na why you suppose take your time so your calculations before you invest because e never Dey late at all and we still get a whole lot of opportunities to gain from the market as time Dey go on so.
To answer your question directly, I go say we Dey bull run for those wey don already stack up some coins earlier before now.