Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Reason am
by
AmaGold70
on 17/05/2025, 22:16:47 UTC
You done the find this money from when you realise say you done turn adult and get need for money to catch on with responsibilities when done the tie you for waist. With different alternatives and approaches to earn money in a legit manner you done apply am but no positive result to towards that financial freedom you the struggle towards for as age the climb.

My advise naw na say, why no dedicate the next 10 years of your life the buy accumulate bitcoin with the small small money you feat the buy with. No look at the price be it up or down onto say the ship sailing na onto 10 years so currently price no get concern you till that 10 years to come. Or you feat do am 8 years which is in two bitcoin circles. Your financial life get bigger chance of changing for the better in the future to that quick hustle you the find money from.
My brother man you gats to understand say investing in Bitcoin no be for everybody especially person wey dey struggle without any regular income, how person wey no dey see money since em realize say em be adult go take dedicate 8/10 years of him life for Bitcoin investment? Bitcoin investment no be for person wey dey struggle so my own be say anybody wey no get any regular income make e no put hand for Bitcoin because e go only make am sell at the wrong time wen e don red for am.