Government donot like what they can't control...
Na d honest truth be dat, nothing to add to am.
~snipped~
I think this statement is wrong because the reason why the Federal Government clamped down on some centralized exchanges like Binance was as a result of regulations issues and also an accusation that they were the cause of Naira depreciation when the CEX's naira exchange rates was going higher as at that time...
Forget ApC govment. Na anything wey dem see dem dey hold hand to accuse people. So, afta all dat shey naira finally resurrected or e dey worse off. Even d Aboki FX wey dem run accuse, how far? Wetin me observe wit all dat accusations for Binance head be sey awa govment just copied the US as dem threatened and sanctioned Binance over tax, na so awa govment too rush enta Binance. But awa own case nor com too jell dat time as Binance begin show us strong head.