Many of us feel that there is a potential to only earn merit from the merit sources here in the local board when you start a topic, not when you engage in another topic or discussion that has already been started. I dey see many topics wey engagements suppose dey, but as we plenty for here, engagements go cun dey few. E nor too good like that.
Me, I believe say the merit sources them, get their own criteria wey dem they take use to merit a post whether na new topic or ongoing conversations. E nor matter. And also, you fit create as much topics you like as long as say, you nor dey duplicate topics wey don already dey here and also as long as say the e get quality.