I don't know when did this new updates took place because the last time I checked, banks were warning customers not to use accounts for anything crypto related to avoid freeze of account. Maybe, these banks just wrote it and haven't started operating on cryptocurrency. I will advise you not to use your bank account to buy crypto directly but use p2p trade to avoid trouble.
I wonder too because no Nigeria Bank is crypto friendly, don't allow any blog or publication to deceive you. Any Nigeria bank that's being used for crypto related transactions will be blocked and you might get investigated for money laundering. What I'll consider banks that are crypto friendly are those with swift transactions because you'll need that to confirm your trades when you buy or sell crypto through P2P and not banks that'll debate you but won't process your transaction until hours later.
All those things na just mere formalities, one thing about Naija govt be say them too like formality, and media's too dey help to dey publicize these kind of things. I dey also dey suspect say the reason wey them fit dey mostly do these kind things openly na to set trap for some crypto users, make them fit dey catch those ones wey go attempt to use their bank for crypto related transactions come still specify.
No be today we know say all these our govts, lawmakers and even banks na lie lie and thieves, people like us don already dey used to them and also the unauthenticity of some kind news and information wey media dey carry, na only people wey dey naive fit fall for those kyn things