Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: How many of you deeply regret not invest in bitcoin earlier?
by
Stable090
on 26/05/2025, 22:32:17 UTC
The only difference between then and now is the price because back then the price was very much cheap, and if it were nowadays almost every investors would have own a bitcoin those capable ones would have own like 10btc in their portfolios, but it was  quite unfortunate that most of us couldn't figure out the good potential of bitcoin back then. But I think is still very early for us to correct our mistakes by accumulating as much as we can, because the Market is becoming unpredictable no one knows what will happen in the near future.
The reason why everyone wey no invest in bitcoin early, or wey no even invest in bitcoin at all Dey regret na just because of price difference, Wetin u suppose use like $100 accumulate that period wey bitcoin still cheap, then maybe you go need like $1k to get that amount of bitcoin now, so na money be d only difference, because bitcoin na just one, so you no fit talk say other things Dey wey u go talk say you put for mind wey no make you invest in bitcoin.

I Dey regret say I no buy bitcoin early ooo. No be say I no sabi about bitcoin, or no be say I no get confidence in bitcoin, Wetin no make me see better money put that period na just because I no get money that time, small small one wey Dey enter that period, I just Dey use am chop Dey guide, but as things come Dey balance, I come Dey put small small money.