Post
Topic
Board Politics and society (Naija)
Re: Pastors scam his members of crypto
by
Crytohillss
on 27/05/2025, 20:11:11 UTC
Na wa ooo pastor to come dey scam members, nothing wey no go fit happen for Naija most of this men wey dey call themselves pastor most of them no be man of god becos them last self control.so na for person to just dey careful becos as the economy takes be now some people just dey desperate so regardless of who the person being make we dey careful were we dey put our funds.