Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Happy to be here
by
Mpamaegbu
on 31/05/2025, 11:11:39 UTC
I hope  I'm welcomed
But of course, you're welcome here. Nobodi be area commander here. Besides all the things wey @fredericktaylor don tell you here; just add dis small one from me – anybodi wey pm u here for investment or business deal, run away from such persons bc na scam dem wan take ur eyes see.