We be Nigerians and we no need anyone outside our local to be the one to rate our pidgin. It's just like the fallacy we were taught in primary school say nah Mungo Park discover River Niger and Benue, as if people been no the love there before him arrive the place.
Do not post what you did not know about. I tried to find the thread or post but I was not able to see it. Probably it has been deleted. I think it was about a translated post that someone translated LoyceV post so that he can receive merits as usual but LoyceV posted that Pidgin is very similar to English that he does not think it is worth the translation. LoyceV never rated Pidgin language and has not involved himself in anything we are discussing related to Pidgin.
Is there anyone reading the translation contents that did not understand English? That was the reason I suggested it in the past that they should not have a single thread for it as having a new topic for each might let more people see it and visit the original thread. Although, it is now pinned.
I know wetin I dey tok. Dip Pidgin dey veri difiren 4rm simple english. And wetin mk sum of us di try mk am get small touch of simple english inside na BCOS pipol de here wen no go fit de read am for di dip pidgin registers. Port Harcourt pidgin dey, Edo/Delta kind of pidgin dey, if we start to di write am exactly Di way we di speak am even sum of una no go undastand am. And dis whyte guys no no sef.
And about di one u say if no bodi dey here wey no di undastand english. To me dat question jxt be lik say der no nid 4 d Naija local board since it's assume say we all dey fit translate english for here. But my own question be say, is english our original language? No. Na mk we di use pidgin as the central one coin by us wich dey dey difiren from di actual simple english.