But am of the opinion that there is no reason to regret because opportunities that are lost is lost the best thing to do is to see how you can make do of what is available in a bid of correcting what has happened, that is why am saying that when it comes to Bitcoin there's no time that is too late you can start today because the future of Bitcoin is getting brighter everyday that passes so starting with Bitcoin as of when you get to know of the opportunities that Bitcoin offers is the best no to regret of past opportunities.
Instead to regret start with Bitcoin today
Some people fit know about bitcoin when e first come and dem still dey hesitant not to invest in the project because say dem no get trust for am. Bitcoin since inception don show many people wey no get interest in am say na very missed opportunity for them that time but opportunity for bitcoin investment no go ever finish forever. Regrets dey happen and anyone fit make that mistake for him life but make you dey make the mistake over and over again na him no make sense and e go better make person avoid am by all means when you get another chance to repair wetin you don use your hand spoil before. Bitcoin investment na the best investment you fit venture into now because of how good the return on this investment dey come overtime.