Everything for niaja politics Dy ham now self e don enter church watin happen to every one is equal in the eyes of God, pastor just select few persons wah him go use as elders with out screening sake of say all of them hold rubs because I see 32yrs old boy Dy there.
Politics don enter everywhere for even religion now politics don enter am, if you Dey church and u Dey look for position, as long as you get your money, then dem go give you d position even if you are not the right person to be in the position, Wetin Dey pain me pass now be say even religious leaders now na money Dem dey after, you go see religious people Dey put mouth for country politics matter, dem go Dey encourage people make dem vote for person, because dem know say if d person win, dem go benefit from the person, even if d person no be the right person.