Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Avoid going for a loan as a trader
by
HajiBagi
on 05/06/2025, 14:43:56 UTC
If you borrow money from someone, do not use it to trade or gambling. It will be like you can make money from it within a short period of time but the money will be lost within a short period of time instead.

$50000 is enough to start a good business. Why trading? All I see about it is someone that is not patient and looking for fast money but instead he got into trouble.

This may not be true but there is possibility that something like this can happen.

Thank you my brother, you think am well before you talk, me as i dey like this person no fit just say him go borrow me money wey be say e reach $50k and I go think say I will go use am do trading, waiting happen to many business wey be say if I use the money do I will get times 2 of the money? For me oh na the person cause all waiting happen to him to himself because that kind of money go reach to settle down with better business and still be paying the person that give him the money gradually.

Some people are the one that use to cause problem for their self and I think the reason why some people dey do that thing is because they don't use to think when money enter their hand, if money enter some people hand they will be spending it anyone, according to the story the guy say na trading but I still dey sure say no be only trading but only God knows.