Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: There is no time that is late when it comes to Bitcoin Investment
by
Stable090
on 06/06/2025, 15:08:03 UTC
I saw this post https://bitcointalk.org/index.php?topic=5539752.0 on our local board which made me to create this thread the OP was talking about missed opportunities of how alot of person's missed out on to invest in Bitcoin when bitcoin was just starting and how rich people would have been if they had started early to invest in Bitcoin knowing the market value of Bitcoin.
Everybody Dey regret why dem no invest in bitcoin early, actually e Dey painful because even me how I wish say I sabi about bitcoin when the price still Dey very low, person for don buy plenty, but as that one don pass, opportunity wey we get now make we utilize am well, I know say bitcoin price don increase compare to before, but if we still get money, make we still invest in bitcoin, because I Dey sure say people wey no invest now go still end up regretting later in the future say dem no invest now, make we no lose opportunity wey we get now, I know say bitcoin go big pass like this later in the future.