Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: I am happy to discover the Naija board today
by
Richbased
on 07/06/2025, 14:05:22 UTC
I dey happy say I discover dis section today. I bim dey go off and on 4 Bitcointalk te, I no too dey read everywhere say section lyk dis dey. Dis go ginger me more.
Two plus years of registering on the forum and you're yet to identify with your local board? You deserve specially drilling make your mind de.
  ~snipped~
You no go blame am because some pipu come dis forum alone without direction from anyone and e get some people wey be say e get some boards wey dem dey like to frequent dey make posts. Another thing fit be say na pesin wey no dey too active for forum because if na pesin wey dey always dey active, no how wey him no go discover say naija local board dey for the forum. Call_Me_Guru, welcome to the local board your own home country, anything wey you know say you go fit do to better the local board make you no hesitate to do am. One love