Post
Topic
Board Politics and society (Naija)
Re: Sport betting in niaja
by
Jegileman
on 07/06/2025, 19:31:17 UTC
Presently now sport betting na one of the means wah guys Dy use survive for the country as things hard for the country but the way the games Dy cut eh even the red app no Dy try

I know many people that are addicted to gambling and have not become successful through it, so I don’t think that is what many Nigerians are using to survive. If you dey talk about wetin dem dey use survive, na wetin them dey use always to take sustain themselves and on a broader note, wetin if dem no get, dem no fit get a living to survive again. People just dey use am as another side hustle, no be wetin dem depend on fully. Only those wey no get proper risk management and see gambling as a way wey dem fit get out of poverty, na dem they see gambling as a way to survive.