Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread.
by
Mighty97
on 11/06/2025, 01:05:00 UTC
Username: Mighty97
Gender: male
Skill: writer

I dey very happy to find a board for my fellow country people here and this thread wey opportunate me to introduce myself, I sure say this place go dey of many help to me and other people too
Higher we go dey go
I am a Newbie
I twale for una full time Grin