Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Using AI to make a post in bitcointalk is prohibited
by
Mpamaegbu
on 14/06/2025, 06:08:47 UTC
...so mods no dey really ban people for AI generated posts. The thing be say, forum users go tag your account with neutral if you are suspected to be an AI spammer and no campaign manager go wan hire such a user.
No oh, e dey happen like dat oh. E even get some of awa brethren wey don chop signature ban for a whole year now because of dis Ai accusation thing. We know wetin dat wan go do for dem pocket like dis. D forum dey frown at plagiarism and Ai generated posts. Maybe wit time theymos go make official warning about dat. But com to think of it, nobodi supposed warn anybody not to dey use Ai to dey earn. I see am as cheating. It's like copying somebodi for exam. Na malpractice.