Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Merits 1 from 1 user
Re: Not taking any risk is a bigger risk
by
Uhwuchukwu53
on 17/06/2025, 16:31:30 UTC
⭐ Merited by Cryptoprincess101 (1)
This yan remind my past life wey I dey think say risk no matter, life without risk is the worst any one will live because you just dey and better tin wey for favour you if you take d risk go just past you. Risk come will pains so deep sorrow but most time it give joy wen person scale through, my guy back den take risk they by one token like that even without know what the outcome will be as of today the guy is stick rich able to do some risk is worth taking the saying it's more risky not to take a risk is my first principles to work with inorder not to be a victim of not taking risk.