Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: 🌍 Support Sickle Cell Warriors + Own a Powerful Original Artwork – $900 in BTC
by
Rhema_Artz
on 18/06/2025, 22:11:25 UTC
I love humanitarian work and I think what you’re doing is very admirable. I sure say our people go like support you but the price way you put the artwork dey high o 900usd no be small money I doubt say you go see who ho give you that money for this forum or outside sef. 
Thank You for Your Encouragement, but na the Price for the Original Masterpiece be that: (putting into consideration the Impact of the Work, En purpose, and The Quality of job)

For those wey love the humanitarian job but no fit get the Original art Work: Prints dey available for sale for Them at a lower and fair price plus + You fit give whatever support You dey willing to donate to the address provided to take help these Warriors.

Thank You!