Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Crypto tax free country a Nigerian can explore
by
Zigabel
on 21/06/2025, 22:45:01 UTC
What ever reason you want to travel it is important to choose a country that is made for you, I no fit talk about other factors but as a person way Dey into cryptocurrency it is better you consider or factor in countries way no get cryptocurrency tax before making your decision.

Here are countries way no get cryptocurrency tax
Germany
Belarus
El Salvador
Portugal
Singapore
Malaysia
Malta
Cayman Islands
Puerto Rico
Switzerland
Georgia
https://koinly.io/blog/crypto-tax-free-countries/
Some few more still Dey but this 11 countries go good for you to study on.
I like dis updat wey you post for us, thank you OP, na very sharp update make person get idea where go favour them well if them wan move. Sometimes sef na from talk like dis person fit get better idea to use plan their movement well wey be say them no go make careless waka wey dem go come dey regret later.  Among all dis countries wey u list, d one wey sweet me pass na d Germany own because I honestly no believe say dat kain package fit work for this kain country wey don develop like dis.

If u look the taxing percentage for some countries dem you go like am as dis kain big countries dem come dey tax free based on the crypto mata wey be say na d easy channel for most of us here to dey transact. Me I dey wish say one day e go be say we country too go reach dat level wey be say we go fit dey enjoy dis kain privileges dem, even if no be for just crypto.