Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: African bitcointalk community hangout
by
osasshem
on 26/06/2025, 10:38:38 UTC
Guy-man, waiting naija do dise people? Y ebi say na oly we dem sabi?

u no go blame dem. Gee bois & gals dem dey spoil the country name anywhere dey enta to play 419, even our Africa neighbors dey all claim nigerians wen dey catch dem because na we dey sabi pass. I believe say if you pure baba God go clear wey 4 u like e clear for me from newbie to snr member. e no easy bros I dey try represent us wella to show dem say nobi all nigerians be frauders.

No be small thing ohh, the things way these Gee guys n girls de do no good at all, and e de affect our IP, as no be everybody de often use VPN (like me).

I go introduce myself to this section of the forum, though I no be newbie for the forum, but for this section, I feel say I be newbie for my own home land way we get for this forum.

Username: osasshem
Gender: male
State: Edo State
Skill: ICT Instructor, Graphics Designer, Web Developer(Intermediate level) and BBCode (Beginners level)