Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Is Nutildah a Nigerian?
by
Stable090
on 26/06/2025, 22:17:50 UTC
ChatGPT may be lying but I will like the answer to know if Nutildah is a Nigerian I traced his posts history but I did not see him posting on Nigeria board is the reason why I am asking this question

Can ChatGPT know him from IP SIM address?
If Moderator tag your account for post like this, we go talk say moderator do bad, how you go create this kin thread? E no really make sense now. Wetin you wan use where  Nutildah come from do? Why you even create thread for dis kin talk self, if you wan know anything about Nutildah, then enter him profile, you go see space wey you go fit ask am question, so you Dey free to go Dey ask am where him come from, any reply wey you get from am, then you go accept am like that, and if him go drag you for reputation section, you go take am like that.

E Dey surprise me say you even wan go use ChatGPT go Dey find him location. Wetin you wan even use him location do? You and am get any business, or you wan do am anything for am? Dis one Dey really surprise me ooo.