The sport as a game is a beautiful game, as a result of this we all have our favorite teams, which makes the games interesting to watch.and this is where some persons started involving in betting believing that there favorite teams will deliver them so Dy invest in this games expecting a better result from the of they choice, not knowing that in this sport betting the more you look the less you see.
This is where the addiction comes to play some persons have linked there account to the betting site making it easier to transfer in and out to the betting site( but the in this case the transfer to the betting site is more than out of the site) so in the race of recovering your loss that's where the addiction comes in and I most tell everyone, there is no way to recover, just hold on to the one you have left and play it wisely.
So with this I hope I have past a little message thou the economy too pushed some persons into it but no wam everywhere go good.
I no see anything wey Dey bad for gambling, but na d way dem Dey do am for dis side Dey make plenty people see am as bad thing. Gambling is suppose to be a form of entertainment, but make I no lie you, na just few people Dey carry gambling as form of relaxation now, most of the people wey dey gamble now Dey carry am like say na there source of income be that, and e no really make sense.
Most people wey Dey gamble believe say dem fit Dey make money from gambling, and na so addiction Dey take start, because if you Dey win, you go find am difficult to stop gambling even when you are suppose to stop, and if Dey come Dey lose, instead of them to stop gambling, they go talk say if dem no give up, Dey will recover Wetin dey don lose, but make I no lie, you fit no win back anything, and na so addiction Dey start.