Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Why is Trust Wallet not recommended?
by
Coyster
on 30/06/2025, 09:00:26 UTC
Trust Wallet isn’t any better or worse than Metamask.
If na altcoins wey person wan hodl, you fit use Trust Wallet, because if you are not using a hardware wallet, then most of the altcoin and multicoin wallets are more or less the same thing, so you go choose the one wey better for you. That said, what you should never do is use Trust Wallet or any other closed source multicoin wallet, like Atomic wallet to hodl your bitcoin, be it for the short term or the long term, why do that when better open source bitcoin wallets dey and bitcoin hardware wallets dey too.

E get people wey dey feel say dem gats hodl all their coins for one wallet and na why dem dey use multicoin wallet take hodl their bitcoin and altcoins together, no be so oh. Separate them, get better bitcoin wallets for your bitcoin and use multicoin wallets for your altcoins.