Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: What are the trusted Nigerian owned exchanges?
by
SatoPrincess
on 30/06/2025, 15:43:31 UTC
I don dey read all the comments and to be honest e dey pain say we no get one single reputable local owned exchanged way we fit trust. The roqqu way I been dey look with better eye sef don show members here shege. Tell me why people no go miss Binance. The Nigerian tech space still get long way to go before them go fit compete with companies outside Nigeria.