Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigerians in 9ja board
by
Lida93
on 30/06/2025, 21:56:45 UTC
Every now and then Nigerians complain about the government of the country and how bias they are but the fact is the average Nigerian is worse than they are the only difference is the opportunity to exercise that power..... I hope one day you guys allow the board to actually grow and stop farming accounts..
Make I use our naija language talk this one make everybody no too understand am, na we dey do ourselves if not I no understand wetin dey make the whole place dry when everywhere supposed good as the numbers don increase. Make Una wey hold power try get small meeting talk things out because e come be like say when only Brainboss be merit source merit dey flow better than when we don get plenty merit source. Big respect to Op for speaking out.
It goes well as nah merit source the raise this matter because if nah one small newbie now, nah plenty stones for some touch him skin. Till today I still the marvel how Oga CryptopreneurBrainboss been the do am way merits distribution from for the LB the go round touch both big and small in as much as your  post make quality touch. But now we have if not more than 4 merit sources but it be like the LB no get  sources at all.

I know some merits sources way from our LB way the do giveaways of merits for general boards than doing that to quality posts in the LB as a way to encourage more quality.  I no go call name but Una knows Una sefs.

 People don really use this local board cash out on their ambition well well but when e reach to share the cake go round plenty clauses go com in.

Cow way no get tail, na God the drive am flies.