Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigerians in 9ja board
by
100steeze
on 30/06/2025, 23:35:23 UTC
Charles Tim come here na which time you take send your merit give people finish and then Mia Chloe no he only you be the first person wey dem give merit source to dey come talk this nonsense here.

Go and check Pakistan, Italian and other local board make you see their merit source dey do, u come dey shield urself by talking this nonsense.. evil man or woman claiming to be Saint.