Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigerians in 9ja board
by
001James
on 01/07/2025, 07:52:38 UTC
When I check your merit history I see where you give person 22 merits at ones (funny) 🤣 for your mind you be "Merlin" way you go give person 22 merits for inside 50 merits way them dey give you to distribute monthly. The rubbish you go talk be say that one nah quality post (of which i don't give a fuck). And I no doubt am.
Anyway that nah your concern because I don't give a fuck about you guys.
If you did go through his profile you should be aware that as for the month of June Mia Chloe earned 65 merits from non Nigerians which gives him about 30+ smerits. If you learn how to earn merits, then you should know how to spend your smerit, from looking at his profile Mia Chloe isn't depending on his source before disbursing merits, let's be frank on this aspect. OP sendables from earning originally outside the board is near to equal what he gets as a merit source.
Oga relax. No be you I dey talk to.
Abi you sef support say nah only Mia Chloe dey make quality post for the local board? Mr man, no dey fine favor from this guy because em no send you at all. You dey make comment for the local board, but how many times Mia Chloe fine merit you? Abi you no follow for those way em dey call quality poster?