Investing is not really a culture in Nigeria that we can say is not dominant in Nigeria. Formerly we fit dey blame say na the economy dey make many Nigerians nor fit dey consider investment as e require big money to take invest. As cryptocurrency dun show face, the opportunity to invest dey open for all, and e cun dey obvious say nor be just the economy dey worry us, but plenty other reasons.
One reason wey i dun notice say dey make many Nigerians nor dey want invest for crypto na say we dey fear to loose money more than we dey enjoy to get am, so because say we nor wan loose, we dey plan am safe. How you see am? and what other reasons can we point out?
Many Nigerians dey invest for crypto, but you not go know, no be everyone you expect to dey show himself sey him don invest, Nigerians are good business people wey really understand wetin investment dey about, for the once wey get dey invest, and the once wey nor get or nor understand how Dem go take start, or get who go teach dem, wetin you want dem to do, I nor wan believe sey Nigerians nor understand investment for Bitcoin, as we nor dey carry last for Bitcoin forum nar so e bi for investment .
No body wey nor go like lick honey as e dey sweet, na few persons me dey think sey dey reason nam sey if them money go loss, and those set of persons dem dey do short-term investment, because of fear or dem money nor go reach for long-term investment, so instead dem nor go do anything sey dem sit down dey look dem go just dey do the one wey dem go dey collect their money small small.
Nigerians are one of the best risk takers when it comes to investment, see most Ponzi's that they fall to be preys yet they still continue whenever they have or hear opportunity of investing take MMM for example, yet when BARAZA came out alot of people still fall the victim again and now cryptocurrency, they are still falling for those that did not know that the wright coun to invest is Bitcoin.
I just want to believe that they are not aware or financially ok.