I think the reason why this set of people are still thinking this way is because they have not done their research about what Bitcoin is all about, they just believe since it is something we use money to invest in online, then is Ponzi scheme.
Anything you really don't know do research about it before giving your concussion so people won't see you as a fool or you won't end up losing a life time changing opportunity.
Bitcoin actually dey evolve from where e dey long time ago to where e dey now, but one thing dey for sure, some people no go ever know the benefits of bitcoin until they regret it. One good thing about bitcoin be say even the volatile nature wey e get, dey also help many people wey don miss to invest early to also get to invest at another lower price, during the bearish cycle.
The speculation wey dey around bitcoin investment cannot be overstated because even when we dey reason say adoption don go far, some people still naive about this investment and dem still dey spread fake misconception about bitcoin entirely. E better if we see or come across people like that, make we tell dem wetin bitcoin really mean and make dem stop dey share fake news without dem verifying the news first.
This fake news fit be the first to reach some people ears before dem actually hear the better side of bitcoin and dem go don already make up their mind say na so bitcoin dey and themselves go come continue dey spread the fake news dey go. Information is power and the best thing we fit do na to share better news about bitcoin always and try as much as possible to carry along those wey they share fake news about am to stop also.